Tuesday, March 15, 2016

‘Call Heaven’ - Paul Okoye drops emotional Song after split from PSquare

Paul Okoye is certainly the one most affected from the recent break-up of the Africa popular music group P-square. He released an emotional song addressing his late parents...wishing they where still around to see him and his brothers tear each other apart. Listen to the song after the cut.



Listen to the short song here

Lyric 

 "Make somebody please call heaven...
"Make I tell my mama say e don happen...
"Oh Papa na that level ...eyah...

"Wey I promised you say e no go happen...
"If to say una dey for everything wey dey happen today...

"E for be say we no go misbehave…all man go dey concentrate...
"Wherever you are...we no be who we were…
"Cos if to say una dey for everything wey dey happen today...
"E for be say una go intervene... right now everything na pain...
"See your children dey misbehave...

"See the fans all of them dey shame"


No comments:

Post a Comment

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...